Medikal – Love You Die ft Falz

Image result for Medikal – Love You Die ft Falz

[Intro]
You dey feel am?
Bo me din ma me!
Unkle before we start anything
Awant make dem norr say,
Udon dey mad abi, udon dey craze abi
Uno dey sing party, u too dey rock party
Have fun with it! (AMG BABY)

[Chorus]
See I know say, you know say I dey love you die
Hmm hmmm, (You dey scatter ma heart oh)
See I know say, you know say I dey love you die
Hmm hmmm, (you dey scatter ma heart oh)
She dey scatter ma medulla, w’agye ne din w) sukura

[Hook – Medikal]
Ghana girl, she geti muula (udey scatter ma heart oh)
She dey scatter ma medulla, w’agye ne din w) sukura oohh
Naija girl, baby go down go down whine for me hmmm hmm
Many things dem talk talk
So many many things dem dey talk (I dey love you die)
Me den you go dey walk walk
Only me and you we go walk walk (I dey love you die)
See the way dem dey envy,
See the way dem dey envy (I dey love you die)
Haters plenty, snub them and walk oh (I dey love you die)

[Chorus]
See I know say, you know say I dey love you die
Hmm hmmm, (You dey scatter ma heart oh)
See I know say, you know say I dey love you die
Hmm hmmm, (you dey scatter ma heart oh)



[Verse 1 – Medikal]
Bo me din ma me!
Me nnyꜪ sure,ƆƆnnyꜪ banker (daabi)
ƆyꜪ bet aa super (okay)
She say I f*ck up, f*ck up Kama sutra
W’an drive aa, no taxi
Joe boy me yꜪ no uber (me nnyꜪ ne long)
Anaa wo se grand theft things, simple kyer aa okada
Dan dam di dan dam di deehhh
Ago protect you like condom today eehh
Forgetti obiaa na yꜪn play
Hennessy sa aa, yꜪ de asana mix kube ehh
Dan dam di dan dam di deehhh
Ago protect you like condom today eehh
Forgetti obiaa na yꜪn play
Hennessy sa aa, yꜪ de asana mix kube ehh

[Chorus]
See I know say, you know say I dey love you die
Hmm hmmm, (You dey scatter ma heart oh)
See I know say, you know say I dey love you die
Hmm hmmm, (you dey scatter ma heart oh)
She dey scatter ma medulla, w’agye ne din w) sukura
Ghana girl, she geti muula (she geti muula)
She dey scatter ma medulla, w’agye ne din wƆ sukura oohh
Naija girl, baby go down go down whine for me hmmm

[Verse 2 – Falz]
Yeah, I will love you die, this be titanic
You too sure for ma eye, edo me like magic
I want dodge but you dey see my tactics
Attention! I dey need psychiatric
You for gimme time sef, lemme try plan it
Now I’m stocked on you like a bad habit
My fantasy, me and you should get married
This is original love, no be counterfeit
I remember when we jam for Kumasi
When we being there dey catch fire for the party
I dey for corner dey scope you but you sabi
When you smile back, click eye adey happy
I be boss, I dey brag to ma paddy
You dey hot, you dey turn my agbari
See the work, ebi just like agbani
Then I told MDK I dey fancy the aunty
So he tell unkle make he knock this

[Chorus]
See I know say, you know say I dey love you die
Hmm hmmm
See I know say, u know say I dey love you die
Hmm hmmm, (you dey scatter ma heart oh)

Comments