Patoranking – Mama Aboyo ft. Olamide

patoranking

major bangz
[verse 1] different situation everyday
your fellow man go ask you which way
that’s why me fast and that’s why me pray
but i know say one day na one day
baddo

[chorus] oya mama aboyo, make you help me tell aboyo
anytime you see aboyo, make you help me warn aboyo
oya mama aboyo, make you help me tell aboyo
anytime you see aboyo, make you help me warn aboyo
tell am…..tell am
ogogoro no fit pai me…..selense
tombo no fit pai me
their juju no fit pai me…..selense
tell ’em say na god design me oh
ogogoro no fit pai me…..selense
tombo no fit pai me
their juju no fit pai me…..selense
make you tell ’em say na god design me oh
[verse 2 – patoranking + olamide] hai oh, hai oh oh, hai oh, hai oh oh oh
we wan con tell them again oh…..tell them
say we no dey feel them again oh…..feel them
our success pain them again oh…..pain them
tell them make dem stay for their lane oh…..tell them
tell them, tell them, tell them, tell ’em

we no dey wound them again oh…..wound them
we no go shoot them again oh…..shoot them
e don dey pain them again oh…..pain them
tell them make naija extra, dem stay for their lane oh…..tell them
we no go join their meeting
we no go join their meeting
we no follow for their meeting
smellows a’le hug eyin o
t’eba l’owo gan a’le rob eyin o
[chorus] oya mama aboyo, make you help me tell aboyo
anytime you see aboyo, make you help me warn aboyo
oya mama aboyo, make you help me tell aboyo
anytime you see aboyo, make you help me warn aboyo
tell am…..tell am
ogogoro no fit pai me…..selense
tombo no fit pai me
their juju no fit pai me…..selense
tell ’em say na god design me oh
ogogoro no fit pai me…..selense
tombo no fit pai me
their juju no fit pai me…..selense
make you tell ’em say na god design me oh

[verse 3 – patoranking + olamide] hai oh, hai oh oh, hai oh, hai oh oh oh
tell dem make dem dress back make dem make dem clear
right about now many many things i wan declare
say we dey para we dey vex this year
e na go take many many talking
we go tell
omo we go know who be wololo
omo we go know who be wololo
omo we go know who be wololo

[chorus] oya mama aboyo, make you help me tell aboyo
anytime you see aboyo, make you help me warn aboyo
oya mama aboyo, make you help me tell aboyo
anytime you see aboyo, make you help me warn aboyo
tell am…..tell am
ogogoro no fit pai me…..selense
tombo no fit pai me
their juju no fit pai me…..selense
tell ’em say na god design me oh
ogogoro no fit pai me…..selense
tombo no fit pai me
their juju no fit pai me…..selense
make you tell ’em say na god design me oh

whatyasay

Comments