Lyrics: Tiwa Savage – If I Start To Talk ft. Dr Sid


[Intro]
Ahhhh yayayayay
Ahhh
[Verse 1]
We even gonna drag on it
I gat many blessings
And I can brag on it
Have bin thru the fire and I can talk on it
And I heard it on the stree that dey got love for me, oshey o baba
Na baba dey make me put my swags on
Them they gbadun anytime when the songs on
them dey see the light shining den dey run come hmmmm
Now u see say we dey run the city
I don’t need any one of you to step to titi (Ahhhh)
I just wanna sing on, bring it down oya shake it till the down come yehhh
Baba God don bless na y we dey talk this matter ehhhh
Some ppl want to fall me down buh I still dey waka ehhh
No say dem say, no dey do like say u no knw, no be say dem say,ehh my brother
[Hook]
Oyah jo fun mi (adupe fun olorun)
egbo wo yin soke (adupe fun olorun)
oyah ko mole (adupe fun olorun)
oya jeun soke (adupe fun olorun)
[Chorus]
My brother if I start to talk,
the thing wey I don take my eyes see,
e no go end,we no go end,
if I start to talk the thing wey baba God don do,
e no go end, my sister e no end,
if I start to talk the thing wey baba God don do,
e no go end, my sister e no go end,
if I start to talk, all the blessings,the blessing baba God give me,
e go end, my brother e no end lai lai,
[Verse 2]
Raise your hand up in the air for me
If u feel me sing along, sing the song for me
you can pop anything make the bill for me
when the song comes on oyah jo fun mi ahhh
No follow them dey complain
make you no forget say baba God dey
every day is a good day from monday to sunday
oya komole, oya gbe soke, oyah patewo
show dem problem no dey
see mY life today, blessing everyday
I dey shine so bright he dey make dem dey wonder y we so compose anything we do we dey in control
any where we go dem dey wan follow
and anything we touch e dey turn to Gold
[Hook]
Oyah jo fun mi (adupe fun olorun)
egbo wo yin soke (adupe fun olorun)
oyah ko mole (adupe fun olorun)
oya jeun soke (adupe fun olorun)
[Chorus]
My brother if I start to talk,
the thing wey I don take my eyes see,
e no go end,we no go end,
if I start to talk the thing wey baba God don do,
e no go end, my sister e no end,
if I start to talk the thing wey baba God don do,
e no go end, my sister e no go end,
if I start to talk, all the blessings,the blessing baba God give me,
e go end, my brother e no end lai lai.

Comments