Lyrics: Marrz – Friendzone (Locked Away Cover)

f I catch one bad disease,
Or I use machete chase you for dream. Tell me how e go be o.
(shey na bae Naim you go still dey call me?)
If I lose all these cars,
Or I no get the bar.
Abeg, tell me the truth oooo
(shey na bae Naim you go still dey call me?)
(Verse 1)
If I couldn’t help my drinking habit, would you still stick with me? Or probably flee in weeks? I would really love to know o…
(What) If I were a chain smoker, would you throw me out? Or use it to hold me down? Please tell me right no(w).
If I go lose everything wey I get, shey you go… Leave me abandoned to death? Maybe so…
Or help me to get back to health, let me know. Cos life is just filled with regrets, and I go want you to be here by my side when I’m down… Resuscitating me to life when I drown, walking to the altar with me in a beautiful gown… Na why I dey ask you.
If I catch one bad disease,
Or I use machete chase you for dream. Tell me how e go be o.
(shey na bae Naim you go still dey call me?)
If I lose all these cars,
Or I no get the bar.
Abeg, tell me the truth oooo
(shey na bae Naim you go still dey call me?)
(Verse 2)
Yeah I’m really broke but you understand n like…. Or is it part of the plan? Cause I…. Just really have to know….
Maybe I wasn’t funny, would you still stay with me?
Or be gone in a day, or 3?…. I can’t keep living in the dark…. Tell me.
Would you really really smile with me? From your heart wud u cry wit me
(would you be with me, in good times n bad? Would you sacrifice all the best you had? Or you go leeme go,to your mum and dad?) e don reach time for me to know o
If I catch one bad disease,
Or I use machete chase you for dream. Tell me how e go be o.
(shey na bae Naim you go still dey call me?)
If I lose all these cars,
Or I no get the bar.
Abeg, tell me the truth oooo
(shey na bae Naim you go still dey call me?)
Cause I don tire to dey think about u leaving me… Day n night, deprived of sleep… Is this really true love? Would it last forever? Help me to see….
If I catch one bad disease,
Or I use machete chase you for dream. Tell me how e go be o.
(shey na bae Naim you go still dey call me?)
If I lose all these cars,
Or I no get the bar.
Abeg, tell me the truth oooo
(shey na bae Naim you go still dey call me?)
(Verse 3)
Shey na my voice dey make you stick around?
Or because I be scholar? Yarn me the OT
No try to kill me, jeje n slowly…
(shey na bae naim u go still dey call me?)
If I lose all I have, all in one day….
Shey you go say na the witches for my village?
Or you go say, baby no worry… I still dey? (shey na bae naim u go still dey call me)x2
If I’m crippled today, or I get amnesia and I can’t say… Who you are, or anything, tell me baby would you FRIENDZONE me!

Comments